Khaid With You Скачать

Khaid With You

Khaid

With You

17 прослушиваний
03:13
Все треки Khaid Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «With You»

Khaid

(Ozedikus Nwanne)

Say "ay, ay" (ay, ay)
If I dey double my hustle no mean say I go die (I no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say I dey lie (I no fit lie)
'Cause I dey try do the things wey you no go fit to find (no, no, no)
And you no go fit to find

'Cause I just wanna be with you (you)
Havin' fun time with these girls but I just wanna be with you (you)
Doin' everythin' for the gang but I just wanna fight for you (fight-'ht-'ht)
I'm ridin' in my new escape, say baby, let me die for you
My baby, let me ride for you

Ayy, ayy (ayy, ayy)
I don't wanna switch my lanes (my lanes)
I just wanna run away from this fake love, do that in my new escape
Whoa-whoa

Say, I don't know, I don't know
Whatever I did, girl, I don't know
I just wanna do things on my own
I just wanna play songs on my phone

Say, let me be, let me be
Never thought I'd be on the news like this
Never thought I'd shine my 36
So, if you don't love me, rest in peace

Girl, na this your love wey dey make me dey craze oh
And I no go mind if you come to my place oh
Doin' the things wey you know say I hate oh
Buckle up, chase oh and no time to waste oh

'Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So, baby girl, no use me dey play

Say "ay, ay" (ay, ay)
If I dey double my hustle no mean say I go die (I no fit die)
If I dey dey unfresh no mean say I dey lie (I no fit lie)
'Cause I dey try do the things wey you no go fit to find (no, no, no)
And you no go fit to find

'Cause I just wanna be with you (you)
Havin' fun time with this girls but I just wanna be with you (you)
Doin' everythin' for the gang but I just wanna fight for you (fight-'ht-'ht)
I'm ridin' in my new escape, say baby, let me die for you
My baby, let me ride for you

Whoa, whoa-whoa, whoa
I'll die for you (die for you, ride for you)
I'll ride for you (die for you, ride for you)
(Die for you, ride for you)
Yah, yah, yah
Baby, let me die for you (die for you, ride for you)
Baby, let me ride for you (die for you, ride for you)

'Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So, baby girl, no use me dey play
Two eye buss down (two eyes buss down)
May I buss down? (May I buss down?)
I'm in my town (I'm in my town)
So GPS on my sound (so the GPS on my sound)

(It's STG)

На странице доступен трек With You от Khaid (03:13). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Khaid

Свежее на Muzfrog

Все новинки →